Saturday, 18 April 2015

This na one big tory wey dey fly for Kenya aside the Xenophobia thing..

One nanny wey also dey breastfeed carry her madam pikin and con dey give am breast to suck sake of say the pikin dey cry..The pikin suck small and con stop, na so the nanny leave am to dey play..



But where issue dey be say, the madam get Camera inside the house and when she con play am, she con discover wetin the nanny do and na so she call police to arrest her..

We wan know if wetin the nanny do, dey TOO BAD since the pikin been dey cry..

We still wan know if arresting the Nanny no too dey harsh.. 

No comments:

Post a Comment

A MUST READ

BEHIND THE OPOTO FESTIVAL

The production of this painting is to enable the society to know and understand the positive effects and the needs the Opoto festival in Enu...